Monday, August 19, 2024
HomeFlixSmada ft Odumodublvck – Baba

Smada ft Odumodublvck – Baba

Smada ft Odumodublvck – Baba

Smada ft Odumodublvck – Baba.webp

Download MP3: Smada ft Odumodublvck – Baba

Nigerian talented singer and songwriter ‘Smada’ return with a new single dubbed ‘Baba’ featuring ‘Odumodublvck’.

Download and enjoy your day below

 

 


 

 

 

 

Smada & Odumodublvck – Baba Lyrics

Intro: Odumodublvck
Black sheep for life
Black sheep forever
Izgaaju till we kpeme
Antiworld gangsters
GE records, you get me?
Odumodublvck

Chorus: Smada
Omo na me be the baba
I go nack your babe and japa
wetin she dey do for my ama
Me I go like touch am
I go like chop am, chop am
What if them go run
What if them go run buy gun
I go like follow for the people wey go run am marathon
But all the shawties them go strong eye gan
She go still suck am
She go like rock am, rock am

Verse 1: Odumodublvck
Okporoko tales
Na the format wey I run
Agbalumo seed na the yardstick wey she suck
Come on, when I fuck
Everything go stop
Even in her bedroom na my poster dey her wall
Give her dollar make she forget where she come from
Teezee say na altè pattern her mama dey shop from
Ofuneka show me what you got
Forget everything they told you when you been dey crawl

 

Chorus: Smada
Omo na me be the baba
I go nack your babe and japa
wetin she dey do for my ama
Me I go like touch am
I go like chop am, chop am
What if them go run
What if them go run buy gun
I go like follow for the people wey go run am marathon
But all the shawties them go strong eye gan
She go still suck am
She go like rock am, rock am

READ ALSO  Angélique Kidjo – Sunlight to My Soul ft Soweto Gospel Choir

Verse 2: Smada
Oya wait
Let me tell you something
If I want your babe e go cost me nothing
I be smada lee nobody fit touch me
I be on my grind chilling with the top Gs
Always chilling when I’m on my ones
Better when I’m balling with your babe but I dey my dey
‘Cause this life na turn by turn
I be on my lane omo you no fit to play my game

Chorus: Smada & Odumodublvck
Omo na me be the baba
I go nack your babe and japa
wetin she dey do for my ama
Me I go like touch am
I go like chop am, chop am
What if them go run
What if them go run buy gun
I go like follow for the people wey go run am marathon
But all the shawties them go strong eye gan
She go still suck am
She go like rock am, rock am

FAST DOWNLOAD

DOWNLOAD NOW

WATCH VIDEO

DOWNLOAD VIDEO

YOU MAY ALSO LIKE
- Advertisment -

RECENT POSTS

- Advertisment -
- Advertisment -