Wednesday, May 8, 2024
HomeUncategorizedPHOTOS: GISTLOVERSBLOG revealed that Papaya Ex's mystery man, Bankole, was sponsored by...

PHOTOS: GISTLOVERSBLOG revealed that Papaya Ex’s mystery man, Bankole, was sponsored by his ex-girlfriend, Sandra


Information reaching Kossyderrickent has it that GISTLOVERSBLOG revealed that Papaya Ex’s mystery man, Bankole, was sponsored by his ex-girlfriend, Sandra.


According to information, Bankole’s ex girlfriend, Sandra, works as an air hostess in Dubai, United Arab Emirates.

GISTLOVERSBLOG wrote:

“Hello tueh tueh, who Dey house ooo, wahala don later happen ooo, low budget Demola na him be this one too ooo, woman carry you enter Dubai, give you her two cars say make you Dey use am do fine boy, next thing na to go use the car knack small paps🤣🤣🤣na the babe don catch two of una collect her property back, make I tell una how the whole matter start.

“Meet Bankole, the Spider-Man wey papaya Dey cover him face up and down🤣🤣🤣He grew up in ibadan just like small paps, was a yahoo boy wey Dey collect tansho dollar Dey use am see front before this Sandra(hostess) bring am from Naija like 2-3 years ago To dubai, they were dating then
And he Dey stay with her, hoping one day he go blow and pay her back, because say the girl sef na big girl and she want brush the guy up to her standard, she made sure everything wey other big boys get out there the boy sef get am, but she was wise enough to buy the cars in her name , She dey do everything to make him look big, spending almost all her money for him, send money to the boy mama and sister sef until the boy go pass him boundary, wey him go enter papaya dm with fake luxury car wey no be him own , Even where the boy Dey stay now for JVC o2 tower na the girl pay for am, make we sha no long matter ooo, na papaya cast the matter oo, she go snap picture for the room wey Sandra rent for low budget deeunkwon🤣🤣naso the girl see am, The girl come back from work see the two of them together for the apartment wey she Dey pay for,the matter was messy , I even Dey there that day 🤣🤣🤣I settle fight tire, long story Short sha, baby girl don Dey collect all her property small small o, she don collect the two cars and some of the things wey bankole dey take do big boy come leave korofo for small paps oo, incase una no see small paps post the guy again , hand don meet two of them ooo, I say make I tell una ni, igi ewedu oni wo pawa ooo, I come in peace.”
READ ALSO  Joanna Krupa Nude (12 Photos)

WATCH VIDEO

RELATED ARTICLES
- Advertisment -

Most Popular

- Advertisment -
- Advertisment -