Sunday, July 28, 2024
HomeFlixTekno – Gon Gon

Tekno – Gon Gon

Tekno – No Forget

Tekno – Gon Gon

Download MP3: Tekno – Gon Gon

Nigerian talented singer and songwriter ‘Tekno’ return with a new single dubbed ‘Gon Gon’.

Download and enjoy your day

 

 

 


 

 

 

 

Rockstar Tekno of Nigeria is back with another smash single, “Gun (Gon Gon) Lyrics,” which showcases his songwriting, producing, and vocal abilities.

Gon Gon Lyrics Parts!

Dem call me …
Are you gon, are you gon
Are you gon, are you gon
Are you
Are you gon
Are you

If person tell me sey
I go fall for a woman like you
I go say, “Im papa, mama
Brother, sister
Thunder fire (aah) all of dem”

‘Cause this kin thing wey you dey do do
I been no know sey you go fit move me
Shey na only me but you like over do do
Shey e sweet you as you turn me to mugu

I like the woman that I like
I fit no make everything all right
But if there’s anything that I can do o
I sabi do am with my mind

Follow me jowo, don’t be shy
You know you sweet my intana
You messing with my antenna
My antenna, my antenna o

Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby baby, oooooh baby

Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby baby, oooooh baby

Couple goals na small
When we start our love
Rihanna go say she want am like this oh

READ ALSO  Victony – Kolo (Kolomental ||)

Couple goals na small
When we start our love
Beyoncé go say she want am like this oh

Eii
I just wanted to know
(Na na na na)
If there be any chance for me and you

I just wanted to know
(No no no no o)
If there be any chance for me and you

Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby baby, oooooh baby

Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
(Baby baby)
One and only, one and only girl

I like the woman that I like
I fit no make everything all right
But if there’s anything that I can do
I sabi do am with my mind

Follow me jowo, don’t be shy
You know you sweet my intana
You messing with my antenna
My antenna, my antenna o

Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby baby, oooooh baby

Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon

Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon

 

FAST DOWNLOAD

DOWNLOAD NOW

WATCH VIDEO

DOWNLOAD VIDEO

YOU MAY ALSO LIKE
- Advertisment -

RECENT POSTS

- Advertisment -
- Advertisment -